Òwìwí
Tell me why this owl face be look like apple wey dem slice into two equal halves with precision et perfection? 😂
I dey try reason wetin dey God mind when He dey design owl face 🤔 I dey feel say, E dey express imsef.. God dey create abeg 🫡
Olódùmarè is the Original Creative Director. ✨
Anyways, this picture has that calm, intentional softness to it sha, the kind i'll send to someone i haven't heard from in a while: like
“Hey.. bawo ni o?” 😌
Pe
So if you are seeing this, Bawo ni ara, ẹmi, ati ọkan rẹ? 😁
#randomthought
#temmiesthought
#temiakinttobi
#temilolaakintobi
Comments
Post a Comment